lmao..this guy sent a Hilarious Broadcast message on BBM that was funny . I qoute:
"All this bloggers, you guys are being unfair to comedians. Musician go smoke, una go carry am, him go bath una go carry am, at times them go sleep too una go blog am....wetin comedians do una..comedian go fight for road just to make sure say una put for blog, yet no sign. Him no fight for fighting sake but to see if una care but no sign..
Well many of my colleagues just got their GFs engaged and I don search for net tire, I no see am. Bloggers help us small haba shuuuuuu...na only when one of us die una dey quick blog...Na God go judge una"
"Mallam Dagogo vexing joooorr"
Do Y'all Agree with him?
No comments:
Post a Comment